These are words of Yoruba origin that have been
adopted by almost every Nigerian and can be
considered Nigerian words they are even spoken
outside Nigeria.
IN OTHER WORDS.. YORUBA LANGUAGE IS THE
MOST POPULAR INDIGENOUS LANGUAGE IN
NIGERIA.
This was collected from http://
yorubaparapo.com/
YORUBA WORDS THAT HAS GONE
MAINSTREAM BELOW:
Olodo
Ashewo
Ode
Oloshi
Gan (I am tired gan)
Were (lunatic)
Akata
Omo
Dodo
Oyinbo
Some other words/phrases:
Owambe
Aso Ebi
Gele
BABA : You be baba oo
Omo : Omo, I don tire
Shebi : Shebi na God
Abi : Abi now
Gbedu : Omo, this Gbedu is banging....Abeg who
sing am?
Ni : Abi dem send you ni?
Ko, .... Ni : Asaba ko, Abasha ni .... Abeg find
better city to live.
Moi-Moi : Omo, I just dey crave to chop Moi-oi
and garri
Agbaya : Kai, Dino Melaye na Agbaya
Oga : Abeg I no wan do, My Oga go vex
Oya : Oya na, make we do am, I dey wait.
Pomo/Kpomo : Egusi soup without Kpomo is
incomplete
Ojoro : Guy you know say na today I just
discover say Gambling na Ojoro
Lekpa : See this lekpa gal with dry nyansh
Orobo : Madam please give me one Orobo coke
there
Sha : Anyhow you wan do am sha, na you sabi
Jor/Joor : Free the old man joor, no be our mate
Agbada : Agbada is the best thing in Nigeria
mens' clothing right now
Shayo : Guy we go party yesternight, before
12am everybody don Shayo to stupor
Eba : Before before Igbo people no know
difference between Garri and Eba, now dem don
know.
Ajebo : Me I be Ajebo o, we dey live for Magodo
Keke : Not sure if to take a Keke or a BRT
Jeje : I dey sit for my own jeje, na in i con see
this figure 8 baby
Patapata : E wan keep some before, but the guy
chop everything patapata
Ajepako : You be Ajepako girl wey sabi beta
thing
Ajebo : The guy na sure ajebo
Jibiti: No chop me Jibiti
Gbese: I don enter Gbese
Nko: You nko?
Agbero: This guy na Agbero
Se: I told him se!
Jare: I told him jare
She: Shey you see am?
wahala: Na wahala be that.
Gbadun : I just dey gbadun you.
And many more...

0 comments:

Post a Comment

 
Top